Akwatia (Ghana parliament constituency)
Appearance
Akwatia Constituency
Country | Ghana |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Eastern Region (Ghana) |
Akwatia be one of de constituencies wey dey represent for de Parliament of Ghana insyd. Edey elect one Member of Parliament (MP) by de first past de post system of election. Akwatia dey de Denkyembour district wey dey Eastern Region for Ghana insyd.
Dema Boundaries
[edit | edit source]De constituency dey de Denkyembour district wey dey Eastern Region for Ghana insyd.
Members wey dey Parliament
[edit | edit source]Election | Member | Party |
---|---|---|
1992 | Gilbert Kwasi Agyei | National Democratic Congress |
1996 | Alhaji Mohammed Erzuah Siam | National Democratic Congress |
2000 | Kinston Akomeng Kissi | New Patriotic Party |
2008 | Kofi Asare | New Patriotic Party |
Elections
[edit | edit source]Dem rerun de 2008 parliamentary election for 6 polling stations for 18 August 2009 insyd. Ebe NPP candidate wey win am.
Party | Candidate | Votes | % | ±% | |
---|---|---|---|---|---|
New Patriotic Party | Kofi Asare | 17,900 | — | — | |
National Democratic Congress | Baba Jamal Mohammed Ahmed | 15, 860 | — | — | |
Convention People's Party | Samuel Agyei | — | — | ||
Independent | Basil Ahiable | — | — | ||
Independent | Abrokwa Samuel | — | — | ||
Majority | 2,040 | — | — | ||
Turnout | — | — |
References
[edit | edit source]- ↑ Yeboah, Isaac (18 August 2009). "EC declares NPP's Kofi Asare winner of Akwatia polls". Myjoyonline.com. Archived from the original on 25 September 2009. Retrieved 25 October 2023.